Estate security, access control and dues collection — explained plain, for Nigerian estates and companies.
That paper book wey dey for una gate? E no fit protect anybody. Make we yarn.
Read am →Dues collection no suppose cause fight for AGM. Make we show you better way.
Read am →No be only estate. Office and company fit use am too to control who dey enter.
Read am →